TOO MUCH TO HANDLE | Brodashaggi | Taooma | Ariyike Dimples | Alhaji Suberu | Suliyatwo
413,856
Published 2024-04-10
Hey, subscribe to the channel and watch lots of interesting videos: / @brodashaggi
Here you will find a lot of funny videos, funny moments and short films!
All Comments (21)
-
It seems as if Shaggi will never forget the love we Sierra Leoneans showered him upon his visit🇸🇱🇸🇱
-
What a combination of yeye people❤ Taooma and Shaggi na bad current ❤😅😅😅😅😅😅😅
-
The part where suberu talk say “you don see where portable collect cardi B number” 😂😂😂
-
Smart choice Tao, never mix business with pleasure ni ohh😂😂😂😂
-
Broda Shaggi is now the Solomon of our time😂😂😂😂 3 at ones....you no dey fear Apart from Esuli,you still carry 2 women wey big pass you 😂😂
-
Shaggi just dey drop pick up line anyhow😂😂😂number one hyper🙌i lor youuuuuu😍😍
-
Abeg oo where I dey go sef I no fit mix business with pleasure. 😂😂😂😂😂😂 Shaggi the best. ❤❤❤❤❤❤
-
Omooooo Shaggi and Subaru na mad combo 😂😂😂 Laugh wan kill me oo😂😂 King Solomon😂😂 Shaggi loooooooor YOU 😍😚😎🤣🤣
-
The fact that suli came back for her agbo just burst my head😂😂
-
You dey give woman make she handle the keys to your heart Brother shaggi nitori idi😂😂😆
-
Shagi dey always burst my bubbles ajeh ❤ Idi yii naani😂😂
-
Taaoma never disappoints❤
-
Even as a student still broda shaggi still dey make us smile
-
You dey sell Suya😂😂😂They wan cast Broda Shaggi
-
Shaggi and Sierra Leone 🇸🇱😂😂😂, sometimes I wish Sierra Leone is Nigeria 😅😅. But anyway much love from Sierra Leone and I'm proud to be one of yur big fan in Sierra Leone 🫶🏽
-
Your WhatsApp family are here 😂❤❤ We loor youuu I never reach anywhere I don dey laugh 🤣
-
Aboki dey look for fine girl too😂😂😂😂😂
-
Shaggi dey burst my head ooo 😂😂😂😂
-
The way shaggi dey ever blush 😂😂😂😂😂😂
-
Shaggi and hyping himself up so much serves as a lesson to guys approaching baddies... No matter how baddie a baddie wants to be hype yourself up first make u get level... No go dey underrate yourself😂😂😂😂😂... RISKY LOVE😂😂😂😂😂 LOR YOU!!!!